BREAKING NEWS: Chief Judge For Nigeria Don Die

Di Chief Justice of Yobe State, Honorable Justice Garba Musa Nabaruma don die.

According to reports, Justice Nabaruma die for one  Abuja hospital after one long  renal disease wey dey do.

One family source say di oga don’t dey manage di sickness for some time now.

Dis chief judge serve as Yobe number one judicial official for about ten years.

Leave a comment

Design a site like this with WordPress.com
Get started